THIS IS TO BRING TO UR NOTICE THAT FEBRUARY 14 HAS BEING REMOVED THIS YEAR
February 2023
S M T W T F S
1 2 3 4
5 6 7 8 9 10 11
12 13 🚮 15 16 17 18
19 20 21 22 23 24 25
26 27 28 😌
Mhiz Beauty beka
Upcoming actress 🥰🥰❤️
Ready for bitch and fighters🤸🤸
Love for love🥰🥰🥰
Catch fun😝🥰🥰
Mathematics time!!!!
If precious has 32 teeth😁and she abuse ur mother😒
How many teeth with remain
I opened tiktok nd Instagram ,na e dey close am 😒
Immediately MTN send me nd said "dear customer na God save u"😂
People wey get money for bank ,dey under sun ☀️,we wey no get money ,we dey house dey rest😅
Na now poverty useful 😂😂😂
First rain💦💭of the year
Lord am grateful 🙏🙏
Even if na red pen
Abeg give me for Valentine
Enjoyment go kill me
On Valentine's day 🥰🥰😅
Na my boyfriend dey pack Ajò(contribution) Feb 13😀😂
I remembered when breakfast was morning food 🍜🥣
But now.... U fit chop am from morning to night 😂😂
My adorable class mate👩❤️💋👩👩❤️💋👩
If Yahoo ends today, many relationship will end
My sister date a with future not big polo with dada😏😏
Click here to claim your Sponsored Listing.
Location
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
11, Afuwape
Lagos
