Mhiz Beauty beka

Mhiz Beauty beka

Share

Upcoming actress 🥰🥰❤️
Ready for bitch and fighters🤸🤸
Love for love🥰🥰🥰
Catch fun😝🥰🥰

12/02/2023

THIS IS TO BRING TO UR NOTICE THAT FEBRUARY 14 HAS BEING REMOVED THIS YEAR

February 2023

S M T W T F S
1 2 3 4
5 6 7 8 9 10 11
12 13 🚮 15 16 17 18
19 20 21 22 23 24 25
26 27 28 😌

11/02/2023

Mathematics time!!!!

If precious has 32 teeth😁and she abuse ur mother😒

How many teeth with remain

11/02/2023

I opened tiktok nd Instagram ,na e dey close am 😒
Immediately MTN send me nd said "dear customer na God save u"😂

08/02/2023

People wey get money for bank ,dey under sun ☀️,we wey no get money ,we dey house dey rest😅

Na now poverty useful 😂😂😂

28/01/2023

First rain💦💭of the year

Lord am grateful 🙏🙏

27/01/2023

Even if na red pen

Abeg give me for Valentine

26/01/2023

Enjoyment go kill me
On Valentine's day 🥰🥰😅

Na my boyfriend dey pack Ajò(contribution) Feb 13😀😂

24/01/2023

I remembered when breakfast was morning food 🍜🥣


But now.... U fit chop am from morning to night 😂😂

20/01/2023

My adorable class mate👩‍❤️‍💋‍👩👩‍❤️‍💋‍👩

13/01/2023

If Yahoo ends today, many relationship will end

My sister date a with future not big polo with dada😏😏

Want your business to be the top-listed Government Service in Lagos?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Category

Telephone

Website

Address


11, Afuwape
Lagos